Advertisement

Burna Boy - Way Too Big [Official Audio]

Burna Boy - Way Too Big [Official Audio] 'Twice As Tall' is out now!
Burna Boy - Way Too Big
Stream/Download:

Subscribe for more official content from Burna Boy:

Follow Burna Boy
Website:
Instagram:
Twitter:
Facebook:
TikTok:
Triller:

Listen to Burna Boy
YouTube:
Soundcloud:
Apple Music:
Spotify:
Deezer:
Boomplay:

Lyrics:
I dey tell you my guy
U know my style
E no be childs
dem no dey sell am for ebay
If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe
Its been a landslide for a long time ?
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy
Who bad enough who do it like me
Make una phone my cellular ,wait,
Your back and spinal cord e go break
If You carry my weight

Because I am way to big
Way to big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way to smart
Way to smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way to cool
Way to cool to be loosing my cool

Truly, truly
I bring the thunder like muri
They say im on drugs ti mi o mu ri
But everything they talk say no dey do me
They say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Use to roll with a shank just like julie
Still popcan cuz im unruly
Beat my case cuz of hung jury
Took my place as the shine shine bobo
Of the Nigerian brewery

Because I am way to big
Way to big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way to smart
Way to smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way to cool
Way to cool to be loosing my cool


BECAUSE IM WAY TO BIG

(olorun e no easy…….)


na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because im popping
I dey tell you say na your problem
I say!
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because im popping
I dey tell you say na your problem


I dey tell you my guy
U know my style
E no be childs

dem no dey sell am for ebay
If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe
Its been a landslide for a long time ?
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy
Who bad enough who do it like me
Make una phone my cellular ,wait,
Your back and spinal cord e go break
If You carry my weight

The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.

burna boy,pree me,sekkle down,Atlantic Records,twice as tall,heaven's gate,burna boy new album,Damini Ogulu,ye ye,reggae,nigerian music,burna twice as tall,ye song,burnaboy,Nigerian,Lagos,burna,burner boy,reggae dancehall,

Post a Comment

0 Comments